Nigerian National Petroleum Company Limited tok se dem go sell petrol wey dem buy from di Dangote Refinery for N950 per litre for filling stations in Lagos. Na di Chief Corporate Communications Officer Olufemi Sonaye naim release di informat for statement on top Estimated Pump Prices of PMS from […]
Continue readingMetro
EFCC declare IBRAHIM MOHAMMED wanted for sake of say him thief dia motor
Economic and Financial Crimes Commission don declare one IBRAHIM MOHAMMED wanted for say him thief dia motor. EFCC tok-tok person, DELE OYEWALE, write for inside statement say 26-year-old MOHAMMED na from Jada Local Government Area of Adamawa State. OYEWALE no come explain de kind motor wey him allegate […]
Continue readingMaiduguri Flood: FG say Alau Dam no collapse
De Federal Government don tok say no be collapsed dam cause de heavy flood for Maiduguri, Borno State. Instead, de Minister of Water Resources and Sanitation, JOSEPH UTSEV, tok say na too much water from Ngadda River wey overflow de Alau Dam. UTSEV wey dey brief tori people […]
Continue readingNERC knack Abuja Electricity Distribution Company N1.69b fine for overbilling dia customers
De Nigerian Electricity Regulatory Commission don knack of fine of N1.69b for the head of Abuja Electricity Distribution Company for sake of say dem overbill dia customers. The NERC tok say the heavy for AEDC na because dem fail to comply with the commission before-before order to stop estimated […]
Continue reading