One big leader for Afenifere, di pan-Yoruba socio-cultural group, Pa Ayo Adebanjo, don kpai at di age of 96. Di elder statesman waka go meet Baba God peacefully for him house wey dey Lekki, Lagos State, on Friday morning, February 14, 2025. Him family confirm di tori inside official statement […]
Continue readingNews
UNIZIK Expel Student Chimamaka Precious for Beating Lecturer
Di management of Nnamdi Azikiwe University (NAU), Awka, don expel one student wey dem call Goddy-Mbakwe Chimamaka Precious from di school. Di announcement land on Friday for official statement wey di Acting Registrar, Victor Modebelu, sign. According to Modebelu, di Acting Vice-Chancellor receive report from di Student Disciplinary Committee about […]
Continue readingValentine’s Day: NACA Warn Nigerians Make Dem Put Safety and Protection First
As Valentine’s Day dey near, di National Agency for di Control of AIDS (NACA) don advise Nigerians make dem put safety and responsibility first as dem dey celebrate. Di agency talk say love and intimacy suppose always waka together wit protection. For one statement wey Mrs. Toyin Aderibigbe sign, NACA […]
Continue readingFG Approve $1.7bn HOPE Projects to Better Healthcare for Nigeria
Di Federal Government of Nigeria don approve $1.7 billion for two major healthcare projects: Human Capital Opportunities for Prosperity and Equity – Governance (HOPE-GOVERNANCE) project and Primary Health Care Provision Strengthening (HOPE-PHC) project. Di approval happen for di recent Federal Executive Council (FEC) meeting. Di HOPE-PHC project go help make […]
Continue readingDem Wan Arrest and Detain Me – El-Rufai Cry Out
Former Kaduna State governor, Nasir El-Rufai, don raise alarm say some people dey plan to arrest and detain am. El-Rufai talk say e don hear rumors about di plan, but e no get any intention to run comot go exile. For one post wey e drop for X on Tuesday, […]
Continue readingIGP Don Ban Officers Wey Wear Mufti From Carrying Rifle
Di Inspector General of Police (IGP), Kayode Egbetokun, don give strong warning to all police officers for di country say make dem no dey violate human rights or do any bad conduct. For virtual meeting wey e get with police managers on Monday, di IGP talk say officers must follow […]
Continue readingSupreme Court no rule who be Rivers State Speaker – Falana
No be as some people dey talk am, Supreme Court no rule who be correct Speaker for Rivers State House of Assembly for di case wey Governor Siminalayi Fubara carry go court against di Martin Amaewhule-led Assembly. Human rights lawyer, Femi Falana, SAN, clear di matter for interview wey e […]
Continue readingDr Muda Don Ask Federal Government To Provide Support For Di Country Economy.
Renowned economist, Dr. Muda Yusuf don ask di federal government say make dem provide support, including subsidies, for di power sector to help fast-track di socio-economic development of di country. But e express concern about di current reform for di sector wey dey make Nigerians pay more for light, even […]
Continue readingCentral Bank Don Launch Two New Payment Solutions.
Di Central Bank of Nigeria (CBN) don launch two new payment solutions, wey bi di Document Flow (DocFlow) System and di Ministries, Departments, and Agencies (MDAs) Naira Payment Solution. Di announcement come from CBN governor, Olayemi Cardoso, for di launch wey happen for CBN Head Office inside Abuja. Cardoso tok […]
Continue readingJANNIK SINNER Don Overcome Australian Wildcard TRISTAN SCHOOLKATE.
Defending champion Jannik Sinner survive one early scare from Australian wildcard Tristan Schoolkate to win 4-6, 6-4, 6-1, 6-3, and secure him place for third round. For Di women’s singles, Danielle Collins battle pass Destanee Aiava, wey she overcome second-set medical timeout to win hard 7-6, 4-6, 6-2. Madison Keys […]
Continue reading