BROWN IDEYE Don Make Him Enyimba Debut

Nigeria international, BROWN IDEYE don make him Enyimba debut as late substitute for de goalless draw wey Enyimba play against Bendel Insurance for de  Nigeria Premier Football League. According to de report, de match na also STANLEY EGUMA’s first game as head coach of de  People’s Elephant. Dem tok say […]

Continue reading

De Warri Refinery Don Open Again.

De President  of Nigeria Bola Tinubu,  tok say e happy say de  year go end well, as de Warri Refinery don re-open. De Nigerian National Petroleum Company (NNPC) don  confirm say dem don start to run de refinery wey fit process 125,000 barrels of oil per day, but e dey […]

Continue reading

Former US President, Jimmy Carter Don Die.

De Carter Center Don announce say de Ex US President , and Nobel Peace Prize winner Jimmy Carter don die at 100-year-old. adding say Carter die peacefully with im family around am for him house on Sunday , de 29th of December for plains inside Georgia. Report tok say, since […]

Continue reading