Former Rivers State governor, Rotimi Amaechi, don talk say di wahala wey dey between di suspended governor of di state, Siminalayi Fubara, and di Minister of di Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike, na because of how dem wan share money. Amaechi talk dis one for interview wey e do […]
Continue readingPolitics
Rivers Administrator Don Swear In New Secretary To State Government
Administrator of Rivers State, Retired Vice Admiral Ibok-Ete Ibas, don swear in Prof. Ibibia Lucky-Worika as di new Secretary to di State Government (SSG). E charge am make e use im big experience take improve governance for di state. Di swearing-in ceremony wey happen for Wednesday evening inside Executive Chambers […]
Continue readingNatasha Recall: INEC Don Confirm Say Dem Receive Petitioners’ Details
Di Independent National Electoral Commission (INEC) don confirm say dem don receive di contact address, telephone number, and e-mail of di people wey submit petition to recall Senator wey dey represent Kogi Central, Natasha Akpoti-Uduaghan. On Tuesday, INEC bin talk say dem receive di petition but e no meet di […]
Continue readingRivers State Government Don Suspend All Political Appointees
Rivers State Government don suspend all political office holders and appointees for di state with immediate effect. For statement wey Chief of Staff to di Administrator of Rivers State release on Wednesday, e talk say di suspension na based on di power wey President Bola Tinubu give di state Administrator, […]
Continue readingPetition To Remove Senator Natasha No Meet Requirement — INEC
Di Independent National Electoral Commission (INEC) don receive di petition wey wan remove Senator Natasha Akpoti-Uduaghan, but dem talk say e no meet di “requirements” wey dem need for di process. INEC National Commissioner and Chairman for Information and Voter Education, Sam Olumekun, talk dis one for statement wey e […]
Continue readingFubara No Respect Democracy — APC National Publicity Secretary Morka
The National Publicity Secretary of di All Progressives Congress, APC, Felix Morka, don support President Bola Tinubu decision to declare state of emergency for Rivers State, say di suspended governor, Siminalayi Fubara, no respect democracy. Tori tok say afta 15 months of political wahala for di oil-rich South-South state, di […]
Continue readingLabour Don Threaten Action If Dem No Reverse Di Emergency Rule For Rivers
Organised Labour don vex well well about di state of emergency wey dem declare for Rivers State. Dem don warn say if dem no reverse am quick, e fit affect Nigeria economy badly. For di statement wey di Rivers State Chairmen of NLC, TUC, and JNC sign, dem talk say […]
Continue readingJustice Egwuatu Comot Hand for Natasha Case
Justice Obiora Egwuatu don remove imself from di case wey Senator Natasha Akpoti-Uduaghan, wey dey represent Kogi Central District, carry go Federal High Court for Abuja. For di court sitting on Tuesday, Justice Egwuatu tok say e no go do di case again because Senate President, Godswill Akpabio, wey be […]
Continue readingRivers Head Of Service Don Resign As Sole Administrator Appoint New SSG
Head of Rivers State Civil Service, Dr George Nwaeke, don resign from him position. Di resignation of di HoS wey serve under di suspended Governor, Siminalayi Fubara, dey inside one statement wey Chief of Staff to di Sole Administrator release on Tuesday morning. Di Sole Administrator, Vice Admiral Ibok-Ete Ibas […]
Continue readingNatasha People For Her Constituency Don Submit Petition To INEC To Recall Her
Some people for Kogi Central Senatorial District don submit petition to Independent National Electoral Commission (INEC) to recall Natasha Akpoti Uduaghan, wey be suspended senator wey dey represent the district for National Assembly. Charity Ijese, wey submit the petition on behalf of the constituents, give am to INEC Secretary, Rose […]
Continue reading