Di Supreme Court of Nigeria don throway di appeal wey Agboola Ajayi from Peoples Democratic Party (PDP) for Ondo State file against di candidacy of Governor Lucky Aiyedatiwa from All Progressives Congress (APC). For di judgment wey Justice Lawal Garba give, di Supreme Court talk say dem no go accept […]
Continue readingPolitics
Rivers Gov Fubara Invite Speaker, Lawmakers For Meeting
Rivers State Govnor, Siminalayi Fubara, don invite di Speaker of di State House of Assembly, Martin Amaewhule, and oda lawmakers for meeting. Di meeting go shele for di Govnor office inside Government House, Port Harcourt, on Monday. Dis one dey inside one letter wey dem write on March 7, and […]
Continue readingKogi Central Concerned Stakeholders Don Comot Hand from Senator Natasha Matter
Kogi Central Concerned Stakeholders don talk say dem no get hand for di wahala wey dey shele between Senate President, Godswill Akpabio, and Senator Natasha Akpoti-Uduaghan. Di group still talk say dem no happy as Senator Akpoti-Uduaghan no follow di Senate standing rules. For di statement wey di group convener, […]
Continue readingSenate Committee Throway Natasha Petition Against Akpabio
Di Senate Committee on Ethics, Code of Conduct, and Public Petitions don throway Senator Natasha Akpoti-Uduaghan petition wey accuse Senate President Godswill Akpabio of sexual harassment and abuse of office, talk say e “die before e even start”. Di committee, for Wednesday, talk say di petition no follow correct procedure […]
Continue readingCourt Don Stop Senate from Investigate Natasha
Federal High Court for Abuja don stop di Senate Committee on Ethics, Privileges, and Public Petitions from doing disciplinary hearing against di Senator wey dey represent Kogi Central, Natasha Akpoti-Uduaghan. Di presiding judge, Obiora Egwuatu, give di order on Tuesday after Akpoti-Uduaghan lawyer file ex parte application. On February 20, […]
Continue readingWe No Go Answer Assembly Ultimatum, Rivers Govt Talk
Di Rivers State Government don react to di 48-hour ultimatum wey di State House of Assembly, under Speaker Martins Amaewhule, give Governor Siminalayi Fubara to re-present di 2025 Appropriation Bill. For dia response, di government talk say dem no go comply with di ultimatum because dem never receive any official […]
Continue readingMudashiru Obasa Don Return As Speaker
Di ousted Speaker, Mudashiru Obasa, don regain im position as Speaker of di Lagos State House of Assembly. Dem reinstate am after Mojisola Meranda resign during Monday plenary. One lawmaker, Noheem Adams, wey dey represent Eti-Osa I, nominate am. For im speech, Obasa thank di leaders of di All Progressives […]
Continue readingMojisola Meranda Don Resign As Lagos Speaker
Mojisola Meranda don resign as Speaker of di Lagos State House of Assembly seven weeks after she take di leadership mantle. She announce her resignation for plenary on Monday as lawmakers hail her leadership style and di way she bring peace to di Lagos State House of Assembly. Dem also […]
Continue readingObasa Storm Lagos Assembly, Join Lawmakers’ Meeting Outside Chamber With Meranda
Di embattled former Speaker of di Lagos State House of Assembly, Mudashiru Obasa, storm di state assembly on Monday. Obasa join some lawmakers for one meeting wey dem hold outside di chamber of di Assembly. Di current Speaker, Mojisola Meranda, also attend di meeting. Later, di meeting scatter into two […]
Continue readingFubara Don Direct Make Dem Do New Local Government Election After Supreme Court Ruling
Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, don assure di pipo for di oil-rich state say im government go obey di Supreme Court ruling well-well after dem don check di Certified True Copy (CTC). Dis one follow di Supreme Court ruling wey dem give on Friday wey cancel di local government election […]
Continue reading