Aiyedatiwa Don Pay N634m WAEC Fees For 23,048 Students

Aiyedatiwa Don Pay N634m WAEC Fees For 23,048 Students

Gov. Lucky Aiyedatiwa of Ondo State don approve N634 million to pay di 2024/2025 West African Senior School Certificate Examination (WASSCE) fees for students wey dey public secondary schools for di state. Di Chief Press Secretary to di governor, Mr. Ebenezer Adeniyan, talk dis one for statement wey e release […]

Continue reading
Obasa land for Lagos Assembly

Obasa land for Lagos Assembly

Former Speaker of di Lagos State House of Assembly, Mudashiru Obasa, don storm di assembly complex. Tori wey reach us talk say Obasa enter di Speaker’s office around 12 noon on Thursday, follow by some security officials. Di matter happen after dem withdraw di security aides wey dey guard Speaker […]

Continue reading