Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

Religion

Naira-For-Crude: Marketers Dey Fear Price Go Rise As FG Suspend Sale To Dangote

Naira-For-Crude: Marketers Dey Fear Price Go Rise As FG Suspend Sale To Dangote

Posted on March 24, 2025March 24, 2025

As Dangote Petroleum Refinery don suspend sale of fuel for naira, some filling stations don dey gather Premium Motor Spirit (PMS), wey people sabi as petrol. Di retailers dey store di fuel so dem go fit sell am at higher price later, because dem believe say di price of petrol […]

Continue reading→

Supreme Court Don Cancel National Lottery Act 2005 in Favour of Lagos and Ekiti States

Posted on November 22, 2024November 22, 2024

De Supreme Court don cancel de National Lottery Act 2005 for judgment ontop case wey de Attorney General of Lagos State carry go de court.   Seven-man panel of justices of de Supreme Court rule say de National Assembly no get power to make laws for matter wey concern lottery […]

Continue reading→

Archbishop of Canterbury Don Resign Due to Pressure from 2013 Abuse Scandal

Posted on November 12, 2024November 12, 2024

JUSTIN WELBY don resign as Archbishop of Canterbury for England due to pressure from abuse scandal wey happen from 2013.   JUSTIN WELBY tok for inside press release say him resign with di permission of His Majesty King CHARLES of England.   He come tok day di Makin Review report […]

Continue reading→

Recent Posts

  • I Use My Own Money Run Abia As Governor – Orji Kalu
  • Liverpool Go Sell Kelleher Give Brentford for £18m
  • Mokwa Flood: Niger Commissioner Talk Say Dem Don Recover Over 200 Dead Bodies
  • 2027: Wike Endorsement Of Tinubu Don Cause Gbege With Opposition
  • FG Don Declare Public Holiday For Eid-Ul-Adha

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x