Adam Mukhtar Joins Norwegian Club ODDS BK, Signs Contract Till 2027 Nigerian midfielder Adam Mukhtar don complete him move go Norwegian club ODDS BK, according to DAILY POST. Di young player impress di club during him trial period, and dem decide to sign am. Mukhtar sign contract wey go last […]
Continue readingSports
EPL: Paul Merson Dey Worry, E No Happy With Chelsea Matter
Former Arsenal midfielder Paul Merson don talk say e dey fear as Chelsea dey go for di 2024-25 Premier League season, especially after di way dem take fall out for FA Cup. Merson no happy as Chelsea lose 2-1 to Brighton last weekend, even after dem first score. E talk […]
Continue readingUCL: Vinicius Jr Don Overtake Messi Record as Real Madrid Beat Man City 3-1
Real Madrid star boy, Vinicius Junior, don overtake Lionel Messi for UEFA Champions League knockout stage assists. Di Brazilian assist Jude Bellingham goal wey help Real Madrid knack Manchester City 3-2 for Etihad on Tuesday. Pep Guardiola boys first score as Erling Haaland net for 19th minute. Kylian Mbappe come […]
Continue readingArsenal Wahala: Havertz Carry Injury for Dubai Training Camp
Arsenal forward, Kai Havertz, don carry injury for di team training camp wey dem dey do for Dubai, according to Mail Sport. Di German international pick di injury earlier dis week, and reports dey suggest say e fit be hamstring wahala, but dem never confirm di exact diagnosis. Arsenal go […]
Continue readingFormer Norwich Midfielder, Devonte Aransibia, Don Die at 26
Di family of Devonte Aransibia don announce say e don die at di age of 26, and di football community dey mourn di big loss. Aransibia start e football journey with Norwich City, where e play for dia youth teams. But as e no fit break enter di first team, […]
Continue readingChampionship: Ajayi Don Return to Play for West Brom After Long Injury Break
Semi Ajayi don finally return to play for West Bromwich Albion as dem beat Newcastle United for Premier League 2 match wey happen Monday night. Di Nigerian defender play di whole first half as e dey try regain e fitness after e don sidon for injury for about four months. […]
Continue readingJANNIK SINNER Don Overcome Australian Wildcard TRISTAN SCHOOLKATE.
Defending champion Jannik Sinner survive one early scare from Australian wildcard Tristan Schoolkate to win 4-6, 6-4, 6-1, 6-3, and secure him place for third round. For Di women’s singles, Danielle Collins battle pass Destanee Aiava, wey she overcome second-set medical timeout to win hard 7-6, 4-6, 6-2. Madison Keys […]
Continue readingBarcelona Don Enter Copa Del Rey, Quarter -Finals.
Barcelona don waka enter Copa del Rey quarter-finals with one strong 5-1 win over Real Betis, after dem win Spanish Super Cup earlier this week. Teenager Lamine Yamal don shine for Barca, after e score one goal sake of say him help Jules Kounde to score Barcelona second goal, and […]
Continue readingEnyimba Progress For Di CAF Cup Don Dey At Risk.
Enyimba progress for di CAF Confederation Cup don dey at risk, sake of say im no sure of moving forward because dem dey at risk after dem draw 1-1 for inside their home with Egypt’s Al Masry. Dem tok say MOHAMED HASHEM score early for di visitors, but IFEANYI IHEMEKWELE […]
Continue readingEverton Don Sack Manager Sean.
Everton don sack manager, Sean Dyche, in less than two years for di job for Goodison Park. Dem announce say 53 year old Dyche go japa just hours before Everton suppose play League One side Peterborough for di third round of di FA Cup. Everton also talk say dem don […]
Continue reading