Italian defender, Riccardo Calafiori, don leave Italy national team camp after e get knee injury for di 2-1 loss to Germany on Thursday. Italy medical team suspect say e be collateral ligament injury between grade one and two, but Arsenal medical team go still check am well to confirm di […]
Continue readingSports
Nasarawa Amazons Coach Danjuma Happy as Dem Beat Remo Stars
Nasarawa Amazons head coach, Christopher Danjuma, don hail him team after dem knack Remo Stars for house. Di home team stop Remo Stars Ladies unbeaten run with 1-0 win for Lafia City Stadium on Wednesday. Danjuma talk say di win show say di team dey on track for di second […]
Continue readingCole don Advise Fernandes Make E Comot for Man Utd Because of Criticism
Former Chelsea midfielder Joe Cole don talk say e go better make Manchester United captain, Bruno Fernandes, waka comot from Old Trafford go find fresh challenge. Cole believe say people too dey blame Fernandes anyhow, even though na him be one of di best players wey dey perform well for […]
Continue readingDenmark Coach Don Talk Who Be Him All-Time Football GOAT
Denmark head coach, Brian Riemer, don make am clear say for di GOAT debate, na Cristiano Ronaldo e pick over Lionel Messi. As Denmark prepare to face Portugal for UEFA Nations League quarter-final, Riemer hail di five-time Ballon d’Or winner, talk say Ronaldo still be big name for football. “Wetin […]
Continue readingTransfer: Chelsea Don Confirm Double Signing of Quenda and Essugo
Sporting don confirm say dem don reach agreement with Chelsea to sell Geovany Quenda and Dario Essugo. Chelsea go pay up to £41.9m for 17-year-old Quenda, wey dem sign ahead of Manchester United. Di young winger don break into Sporting first team under Ruben Amorim, but im go remain for […]
Continue reading“We Go See” – Crystal Palace Striker Mateta Yarn Wetin E Tell Millwall Goalkeeper After That Wicked Tackle
Crystal Palace striker Jean-Philippe Mateta don yarn wetin e talk for text with Liam Roberts after the Millwall goalkeeper knack am one wicked tackle wey tear e ear bad bad, make dem even sew 25 stitches put. Earlier dis month, Crystal Palace qualify enter FA Cup quarter-finals after dem beat […]
Continue reading“E Get That Strong Mind” – Petit Talk Say Osimhen Dey Remind Am of Diego Costa
Former Chelsea Midfielder, Emmanuel Petit, Don Compare Osimhen to Diego Costa Former Chelsea and Arsenal midfielder, Emmanuel Petit, don talk say Victor Osimhen be like Diego Costa because e be real fighter. Osimhen wey dem dey link with Chelsea and Arsenal for summer transfer, dey currently play for Galatasaray on […]
Continue readingNPFL: Enyimba Gats Step Up If Dem Wan Qualify for Continental Football
Enyimba Coach Eguma Still Get Hope Say Dem Go Qualify for Continental Football Enyimba technical adviser, Stanley Eguma, don talk say e still believe say hin team fit secure continental qualification before season go end. The People’s Elephant don extend their unbeaten run to four matches after dem play 2-2 […]
Continue readingEPL: Pochettino Admit Say E Wan Return To Im Former Club
Di head coach of di US national team, Mauricio Pochettino, don admit say e go like return to Tottenham Hotspur one day. Di 53-year-old coach bin dey in charge of di North London club between 2014 and 2019. Under am, Spurs finish second for Premier League for 2016, reach di […]
Continue readingEPL: Man Utd Appoint Wrong Manager After Alex Ferguson Comot – Ratcliffe
Manchester United co-owner, Sir Jim Ratcliffe, don blast di club decision to replace Sir Alex Ferguson with David Moyes. For interview wey im do with The Times, Ratcliffe yarn about di decisions wey di previous United management take. Ferguson comot for 2013, and dem put Moyes, wey be im fellow […]
Continue reading