Arsenal forward, Kai Havertz, don carry injury for di team training camp wey dem dey do for Dubai, according to Mail Sport. Di German international pick di injury earlier dis week, and reports dey suggest say e fit be hamstring wahala, but dem never confirm di exact diagnosis. Arsenal go […]
Continue readingSports
Former Norwich Midfielder, Devonte Aransibia, Don Die at 26
Di family of Devonte Aransibia don announce say e don die at di age of 26, and di football community dey mourn di big loss. Aransibia start e football journey with Norwich City, where e play for dia youth teams. But as e no fit break enter di first team, […]
Continue readingChampionship: Ajayi Don Return to Play for West Brom After Long Injury Break
Semi Ajayi don finally return to play for West Bromwich Albion as dem beat Newcastle United for Premier League 2 match wey happen Monday night. Di Nigerian defender play di whole first half as e dey try regain e fitness after e don sidon for injury for about four months. […]
Continue readingJANNIK SINNER Don Overcome Australian Wildcard TRISTAN SCHOOLKATE.
Defending champion Jannik Sinner survive one early scare from Australian wildcard Tristan Schoolkate to win 4-6, 6-4, 6-1, 6-3, and secure him place for third round. For Di women’s singles, Danielle Collins battle pass Destanee Aiava, wey she overcome second-set medical timeout to win hard 7-6, 4-6, 6-2. Madison Keys […]
Continue readingBarcelona Don Enter Copa Del Rey, Quarter -Finals.
Barcelona don waka enter Copa del Rey quarter-finals with one strong 5-1 win over Real Betis, after dem win Spanish Super Cup earlier this week. Teenager Lamine Yamal don shine for Barca, after e score one goal sake of say him help Jules Kounde to score Barcelona second goal, and […]
Continue readingEnyimba Progress For Di CAF Cup Don Dey At Risk.
Enyimba progress for di CAF Confederation Cup don dey at risk, sake of say im no sure of moving forward because dem dey at risk after dem draw 1-1 for inside their home with Egypt’s Al Masry. Dem tok say MOHAMED HASHEM score early for di visitors, but IFEANYI IHEMEKWELE […]
Continue readingEverton Don Sack Manager Sean.
Everton don sack manager, Sean Dyche, in less than two years for di job for Goodison Park. Dem announce say 53 year old Dyche go japa just hours before Everton suppose play League One side Peterborough for di third round of di FA Cup. Everton also talk say dem don […]
Continue readingTop Seeds Don Make Am To Di International Semi Final.
Top seeds JESSICA PEGULA and TOMMY PAUL don make am to di Adelaide International semi-finals on Thursday with strong straight-set wins. PEGULA breeze pass fellow American ASHLYN KRUEGER 6-4, 2-0 before KRUEGER retire because she don tire. For di men side, Paul follow him 2020 Adelaide semi-final run by beating […]
Continue readingIpswich Town Don Agree To Pay 20M Pounds To Sign Jaden Philogene.
Ipswich Town don agree to pay 20 million pounds to sign Aston Villa winger, JADEN PHILOGENE. Dem tok say di 22-year-old go do medical for Portman Road, and dat go end him short six-month stay for Villa Park. PHILOGENE also get interest from Europe, including La Liga, but Ipswich go […]
Continue readingBROWN IDEYE Don Make Him Enyimba Debut
Nigeria international, BROWN IDEYE don make him Enyimba debut as late substitute for de goalless draw wey Enyimba play against Bendel Insurance for de Nigeria Premier Football League. According to de report, de match na also STANLEY EGUMA’s first game as head coach of de People’s Elephant. Dem tok say […]
Continue reading