Renowned economist, Dr. Muda Yusuf don ask di federal government say make dem provide support, including subsidies, for di power sector to help fast-track di socio-economic development of di country. But e express concern about di current reform for di sector wey dey make Nigerians pay more for light, even […]
Continue readingTrending
Central Bank Don Launch Two New Payment Solutions.
Di Central Bank of Nigeria (CBN) don launch two new payment solutions, wey bi di Document Flow (DocFlow) System and di Ministries, Departments, and Agencies (MDAs) Naira Payment Solution. Di announcement come from CBN governor, Olayemi Cardoso, for di launch wey happen for CBN Head Office inside Abuja. Cardoso tok […]
Continue readingJANNIK SINNER Don Overcome Australian Wildcard TRISTAN SCHOOLKATE.
Defending champion Jannik Sinner survive one early scare from Australian wildcard Tristan Schoolkate to win 4-6, 6-4, 6-1, 6-3, and secure him place for third round. For Di women’s singles, Danielle Collins battle pass Destanee Aiava, wey she overcome second-set medical timeout to win hard 7-6, 4-6, 6-2. Madison Keys […]
Continue readingBollywood Actor Saif Khan Don Go Through Surgery, After Dem Stab Am For Him House.
Bollywood actor, Saif Ali Khan don go through surgery, after one unknown person stab am for him house over- night but e don dey fine and well. Di attack happen early today for one good area inside Mumbai, for India, where Khan dey stay with him family. City police tok […]
Continue readingUAE President Sheikh Mohamed Don accept President Bola Invite To Visit Nigeria.
President of di United Arab Emirates (UAE), Sheikh MOHAMED BIN ZAYED AL NAHYAN, don accept invitation from President BOLA TINUBU to visit Nigeria later this year. This na according to one statement wey di president’s spokesman, BAYO ONANUGA, release. Di invitation happen after both leaders dem hold tok for di […]
Continue readingBarcelona Don Enter Copa Del Rey, Quarter -Finals.
Barcelona don waka enter Copa del Rey quarter-finals with one strong 5-1 win over Real Betis, after dem win Spanish Super Cup earlier this week. Teenager Lamine Yamal don shine for Barca, after e score one goal sake of say him help Jules Kounde to score Barcelona second goal, and […]
Continue readingOgun State Governor Dapo Don Mourn Di Death Of Onanuga.
Ogun State Governor, DAPO ABIODUN, don tok say di death of di House of Representatives member wey represent Remo Federal constituency, ADEWUNMI ONANUGA, na big loss for di state and di country. ONANUGA, wey be 59 years old and Deputy Chief Whip for di House of Representatives, die for hospital […]
Continue readingBoko Haram Don Attack Military Personnel For Borno State.
Di report tok say Boko Haram terrorists attack military personnel for Dumba, Baga wey dey inside Kukawa Local Government Area for Borno State. Dem tok say di soldiers wey dem attack, bin dey try recover di bodies of 40 victims wey di terrorist dem kill for di area, and several soldiers […]
Continue readingPresidential Candidate Adewole Don Ask President Tinubu, To Quickly Tackle Insecurity.
Di presidential candidate of di Social Democratic Party (SDP) for di 2023 election, ADEWOLE ADEBAYO, don ask President BOLA TINUBU make e quickly tackle insecurity, poverty, and other problems wey dey affect di country. For one programme wey dem monitor, ADEBAYO talk say di president get support from Nigerians and […]
Continue reading