Governor Chukwuma Soludo throw challenge give opposition parties for Anambra State on Monday, say e no see any better person wey fit challenge am as e dey find re-election for November 8, 2025 governorship election. Di former Central Bank of Nigeria (CBN) governor talk say Ndi Anambra (di people for […]
Continue readingTrending
Alleged ₦12.3bn Fraud: Court Order Make Dem Arraign Otudeko, Onasanya and Others
One Federal High Court wey siddon for Lagos on Monday don order say make dem arraign former chairman of First Bank of Nigeria Plc, Oba Otudeko, and former managing director of di bank, Bisi Onasanya, for alleged ₦12.3 billion fraud. For im ruling, Justice Aneke talk say e don become […]
Continue readingRivers Assembly send misconduct letter give Fubara, Deputy
Rivers House of Assembly don serve notice of alleged misconduct give Governor Siminalayi Fubara and im Deputy, Prof. Ngozi Odu. Di lawmakers talk say di action dey in line with di Nigerian Constitution. Di notice read: “As e take follow Section 188 of di Constitution of di Federal Republic of […]
Continue readingJandor go waka enter APC today
E don show say di 2023 Lagos governorship candidate of Peoples Democratic Party (PDP), Olajide Adediran, wey people sabi as Jandor, don finalize plan to waka enter All Progressives Congress (APC) today. Adediran, wey announce im resignation from PDP two weeks ago, go address press conference this morning for im […]
Continue reading2027: I Go Support Fresh Southerner, Northerner Wey Gree Do Only Four Years – Okonkwo
With talk say coalition dey brew before 2027 election, former Labour Party (LP) presidential campaign spokesperson, Kenneth Okonkwo, don talk say im go support fresh southerner or northerner wey go gree comot for office after only four years. E say im decision dey based on equity and fairness for both […]
Continue readingAbout 90 People, No Be 500, Na Im Di Oyo Market Fire Affect – Victims Yarn
Di pipo wey di fire burn for Alesinloye Market, Ibadan on Tuesday don tok say na about 90 pipo di fire affect, no be 500 like some media dey report. Dis one dey happen as Oyo State Government don tell di victims make dem work wit Oyo State Emergency Management […]
Continue readingEPL: Man Utd Appoint Wrong Manager After Alex Ferguson Comot – Ratcliffe
Manchester United co-owner, Sir Jim Ratcliffe, don blast di club decision to replace Sir Alex Ferguson with David Moyes. For interview wey im do with The Times, Ratcliffe yarn about di decisions wey di previous United management take. Ferguson comot for 2013, and dem put Moyes, wey be im fellow […]
Continue readingChelsea Don Beat Man City Win Women’s League Cup Final
Chelsea don waka pass Man City for Women’s League Cup final to carry dia first trophy under Sonia Bompastor, as dem still dey chase historic quadruple. Bompastor don pass wetin people expect since she take over from Emma Hayes last May, as she don win 26 out of 28 matches. […]
Continue readingTop Islamic State Leader Don Die
Iraqi security forces don kill one big Islamic State (IS) leader wey dey in charge of foreign operations, na wetin di country prime minister tok. Later, US President Donald Trump also confirm say dem don end di man “miserable life.” Even though Iraq don announce say dem defeat IS since […]
Continue readingRivers Lawmakers Suspend Sitting “Till Further Notice” After Fubara Send Letter To Present 2025 Budget
Political Tension for Rivers State Still Dey Rise As Lawmakers Suspend Sitting After Fubara Send Letter To Present 2025 Budget Di political wahala for Rivers State don increase again as Rivers State House of Assembly don suspend dia sitting indefinitely. Fubara bin write new letter to di House on Thursday, […]
Continue reading