Governor BABAJIDE SANWO-OLU don sign budget estimate of ₦3.366 trillion for 2025 into law. Di governor approve di budget estimate today for Lagos House, inside Alausa, Ikeja. According to wetin di governor bin tok, di budget wey dem call ‘Budget of Sustainability,’ go focus on infrastructure, economic diversification, and other […]
Continue readingTrending
Top Seeds Don Make Am To Di International Semi Final.
Top seeds JESSICA PEGULA and TOMMY PAUL don make am to di Adelaide International semi-finals on Thursday with strong straight-set wins. PEGULA breeze pass fellow American ASHLYN KRUEGER 6-4, 2-0 before KRUEGER retire because she don tire. For di men side, Paul follow him 2020 Adelaide semi-final run by beating […]
Continue readingIpswich Town Don Agree To Pay 20M Pounds To Sign Jaden Philogene.
Ipswich Town don agree to pay 20 million pounds to sign Aston Villa winger, JADEN PHILOGENE. Dem tok say di 22-year-old go do medical for Portman Road, and dat go end him short six-month stay for Villa Park. PHILOGENE also get interest from Europe, including La Liga, but Ipswich go […]
Continue readingWildfire Don Attack US.
For inside US, at least six wildfires don burn for Los Angeles and di neighboring Ventura county. Dem tok say di latest fire, wey dem call Sunset Fire, start for Hollywood Hills, and e don cause mandatory evacuation, including areas wey get celebrity homes. Report tok say Five people don […]
Continue readingGunmen Try To Attack Presidential Complex For Chad.
Some gunmen don try to attack di presidential complex for Chad capital, N’Djamena, on Wednesday, wey bin lead to one big fight wey kill 18 of di attackers and one security person. Di French News Agency, AGENCE FRANCE PRESSE reporters, tok say dem hear gunshot for di area and dem […]
Continue readingOxford Dictionary Don Add Nigerian Words To Their Collection.
Di Oxford English Dictionary don add 20 Nigerian words and expressions to their latest update. Di new words wey dem add include popular slangs like “japa,” “agbero,” “eba,” “419,” and “abi,” among others. Dem tok say this words, wey dey part of di everyday life of Nigerians, show say Pidgin […]
Continue readingCommissoner For River State Tourism Arts and Culture Don Die.
Di Commissioner for Tourism, Arts and Culture for Cross River State, ABUBAKAR EWA, don die. EWA die on wednessday evening, yesterday for Arubah Specialist Hospital for Calabar, di capital of di state. Report tok say, members of Cross River State Executive Council and other aides of Governor BASSEY OTU don […]
Continue readingGunmen Don Kidnap 2 Catholic Nuns for Anambra.
Gunmen don kidnap two Catholic nuns for Ufuma road inside Orumba North Local Government Area for Anambra state. According to one statement from Sisters of di Immaculate Heart of Mary, some gunmen kidnap VINCENTIA NWANKWO and GRACE OKOLI as dem dey return from their vocational association meeting for Ogboji community […]
Continue readingDe Federal Government Don Confirm To Increase Telecoms Tarrifs.
De federal government don confirm say telecoms tariffs go rise, but e no go rise by 100% as de operators dem don request. De Minister for Communications, Innovation, and Digital Economy, Bosun Tijan, na e tok this one, for one stakeholders meeting for inside Abuja. Report tok say de telecoms […]
Continue reading