Atalanta don increase Ademola Lookman price to €60 million, according to reports. Lookman still get two years for hin contract with di Serie A club, but La Dea don ready to sell dia star winger. Before, Atalanta bin dey willing to sell di Nigeria international for €50 million, but di […]
Continue readingTrending
Senator Natasha Carry Suspension and Case Against Akpabio Go UN Inter-Parliamentary Union
The wahala wey dey ground wey concern Senator Natasha Akpoti-Uduaghan accusation against Senate President Godswill Akpabio and her suspension from Nigerian Senate never show sign say e go end soon. On Tuesday, di suspended senator from Kogi carry di matter go international level. Di Senate suspend am sake of say […]
Continue readingDiphtheria: Lagos don confirm 14 cases for King’s College
Lagos State Government don confirm say 14 pikin for King’s College Annex, Victoria Island don get diphtheria, and one person don die. Commissioner for Health, Prof. Akin Abayomi, confirm di cases when e visit di school yesterday. E follow come wit di Special Adviser to di Governor on Health, Dr. […]
Continue readingMake Una Suspend ATM Charges Increase, Reps Tell CBN
Following urgent public concern, di House of Representatives don pass resolution wey call for suspension of di increase for Automated Teller Machine (ATM) transaction charges and di stopping of free ATM withdrawals for customers wey dey use oda banks for Nigeria. Di motion wey Marcus Onobun move make House attention […]
Continue readingWe Go Implement Supreme Court Judgment Complete, Fubara Talk
Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, don assure say him government go fully implement di Supreme Court judgment. Di governor talk dis one on Tuesday during di inauguration of di New Judges Quarters wey him administration build for Old GRA, Port Harcourt. Fubara insist say no personal interest suppose pass di […]
Continue readingSupreme Court Don Confirm Aiyedatiwa Candidacy, Throway Agboola Ajayi Appeal
Di Supreme Court of Nigeria don throway di appeal wey Agboola Ajayi from Peoples Democratic Party (PDP) for Ondo State file against di candidacy of Governor Lucky Aiyedatiwa from All Progressives Congress (APC). For di judgment wey Justice Lawal Garba give, di Supreme Court talk say dem no go accept […]
Continue readingFormer Minister for Foreign Affairs, Dubem Onyia, don die at 73
Former Minister of State for Foreign Affairs, Chief Dubem Onyia, don die for di age of 73. Him family announce di tori for statement wey dem release on Tuesday, say e pass away on Monday, March 10, 2025, after e don sick for some time. Di statement talk say, “Na […]
Continue readingProtesters Burn Benue King Palace, LG Secretariat Because Of Killings
Angry youths for Naka, Benue State, on Tuesday burn Ter Nagi palace wey be Chief Daniel Abomtse house and part of Gwer West Local Government Secretariat as dem protest the killing of three people. Wahala burst after dem talk say suspected armed herders kill three Benue Civil Protection Guards for […]
Continue readingI Remove Fuel Subsidy To Protect Children Unborn Children — Tinubu
Presido Bola Tinubu don tok say im remove fuel subsidy to protect di future of pikin dem wey never born. Tinubu yarn dis one yesterday wen e inaugurate di National Youth Congress Planning Committee for Council Chambers, Presidential Villa, Abuja. Di Presido still tok say im government dey committed to […]
Continue readingSeven Oil Companies Go Pay $37.4m Debt Before August — Reps
House of Representatives don talk say dem don get commitment from seven oil companies wey gree pay $37.4 million wey dem owe Federation Account before August 2025. For statement wey dem release on Sunday, Reps spokesperson, Akin Rotimi, talk say di companies make dis pledge as Public Accounts Committee dey […]
Continue reading