Bill to End HND, BSc Wahala Don Pass Second Reading

Bill to End HND, BSc Wahala Don Pass Second Reading

A bill wey go stop di gap and discrimination between Bachelor’s Degree holders and Higher National Diploma (HND) holders don pass second reading for House of Representatives. Speaker Tajudeen Abbas talk say di bill wan change HND to Bachelor of Technology so polytechnic graduates go fit compete well with university […]

Continue reading
Court Don Cancel Obasa Sack, Say E No Follow Law

Mudashiru Obasa Don Return As Speaker

Di ousted Speaker, Mudashiru Obasa, don regain im position as Speaker of di Lagos State House of Assembly. Dem reinstate am after Mojisola Meranda resign during Monday plenary. One lawmaker, Noheem Adams, wey dey represent Eti-Osa I, nominate am. For im speech, Obasa thank di leaders of di All Progressives […]

Continue reading
Mojisola Meranda Don Resign As Lagos Speaker

Mojisola Meranda Don Resign As Lagos Speaker

Mojisola Meranda don resign as Speaker of di Lagos State House of Assembly seven weeks after she take di leadership mantle. She announce her resignation for plenary on Monday as lawmakers hail her leadership style and di way she bring peace to di Lagos State House of Assembly. Dem also […]

Continue reading