Di family of Devonte Aransibia don announce say e don die at di age of 26, and di football community dey mourn di big loss. Aransibia start e football journey with Norwich City, where e play for dia youth teams. But as e no fit break enter di first team, […]
Continue readingTrending
Dem Wan Arrest and Detain Me – El-Rufai Cry Out
Former Kaduna State governor, Nasir El-Rufai, don raise alarm say some people dey plan to arrest and detain am. El-Rufai talk say e don hear rumors about di plan, but e no get any intention to run comot go exile. For one post wey e drop for X on Tuesday, […]
Continue readingChampionship: Ajayi Don Return to Play for West Brom After Long Injury Break
Semi Ajayi don finally return to play for West Bromwich Albion as dem beat Newcastle United for Premier League 2 match wey happen Monday night. Di Nigerian defender play di whole first half as e dey try regain e fitness after e don sidon for injury for about four months. […]
Continue readingIGP Don Ban Officers Wey Wear Mufti From Carrying Rifle
Di Inspector General of Police (IGP), Kayode Egbetokun, don give strong warning to all police officers for di country say make dem no dey violate human rights or do any bad conduct. For virtual meeting wey e get with police managers on Monday, di IGP talk say officers must follow […]
Continue readingSupreme Court no rule who be Rivers State Speaker – Falana
No be as some people dey talk am, Supreme Court no rule who be correct Speaker for Rivers State House of Assembly for di case wey Governor Siminalayi Fubara carry go court against di Martin Amaewhule-led Assembly. Human rights lawyer, Femi Falana, SAN, clear di matter for interview wey e […]
Continue readingDr Muda Don Ask Federal Government To Provide Support For Di Country Economy.
Renowned economist, Dr. Muda Yusuf don ask di federal government say make dem provide support, including subsidies, for di power sector to help fast-track di socio-economic development of di country. But e express concern about di current reform for di sector wey dey make Nigerians pay more for light, even […]
Continue readingCentral Bank Don Launch Two New Payment Solutions.
Di Central Bank of Nigeria (CBN) don launch two new payment solutions, wey bi di Document Flow (DocFlow) System and di Ministries, Departments, and Agencies (MDAs) Naira Payment Solution. Di announcement come from CBN governor, Olayemi Cardoso, for di launch wey happen for CBN Head Office inside Abuja. Cardoso tok […]
Continue readingJANNIK SINNER Don Overcome Australian Wildcard TRISTAN SCHOOLKATE.
Defending champion Jannik Sinner survive one early scare from Australian wildcard Tristan Schoolkate to win 4-6, 6-4, 6-1, 6-3, and secure him place for third round. For Di women’s singles, Danielle Collins battle pass Destanee Aiava, wey she overcome second-set medical timeout to win hard 7-6, 4-6, 6-2. Madison Keys […]
Continue readingBollywood Actor Saif Khan Don Go Through Surgery, After Dem Stab Am For Him House.
Bollywood actor, Saif Ali Khan don go through surgery, after one unknown person stab am for him house over- night but e don dey fine and well. Di attack happen early today for one good area inside Mumbai, for India, where Khan dey stay with him family. City police tok […]
Continue reading