Delegates don gather for Eko Hotel and Suites wey dey Lagos State, Nigeria commercial capital, to celebrate ECOWAS @50 — one big event for di regional bloc wey dey promote unity and togetherness. Before di celebration start, President Bola Tinubu wey be Chairman of ECOWAS Heads of State and Government […]
Continue readingTrending
Ogun Athletes Vex Over Allowance, Stop Activities For Gateway Games
Athletes wey come from Ogun State block main gate of Babcock University early Wednesday morning, na there dem dey camp all the athletes for the 2024 Gateway Games. Dem vex say dem never pay their allowance for the ongoing games. Reports talk say since 5:00am, the athletes don block the […]
Continue readingSchools Don Close As Diphtheria Outbreak Dey Kill People For One Imo Community
One serious outbreak of diphtheria don happen for Mbutu community inside Aboh Mbaise Local Government Area (LGA) for Imo State, and e don lead to the death of many pikin. Because of this, government don quickly shut down schools for that area. As at now, dem never confirm how many […]
Continue readingNASS Don Receive Tinubu Request For $21.5bn Loan, ₦758bn Pension Bond
National Assembly don receive correct request from President Bola Tinubu wey dey ask dem to approve $21.5 billion foreign loan and ₦758 billion bond for inside Nigeria to take clear pension money wey government still dey owe. Dem read di request for Senate floor during today plenary, and dem don […]
Continue readingFG Clear 200,000 Passport Backlog, Don Pay ₦28bn Debt — Tunji-Ojo
Minister of Interior, Olubunmi Tunji-Ojo, don talk say Federal Government don clear over 200,000 backlog of passport wey never process since im enter office. Tunji-Ojo still yan say dem don pay ₦28 billion old debt without dem collect any extra money from government. E talk dis one during Access Bank […]
Continue readingTinubu Send ₦1.48trn Rivers 2025 Budget Go National Assembly Make Dem Approve Am
President Bola Tinubu don officially submit di 2025 budget for Rivers State go National Assembly make dem reason am, afta di Rivers State House of Assembly bin dey under suspension. For di letter wey e write give Senate President, Senator Godswill Akpabio, di budget wey Tinubu submit na ₦1.481 trillion. […]
Continue readingJAMB Don Order Make Dem Recheck 2025 UTME Because of People Wahala and Complaint
Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB) don order make dem sharply review di 2025 Unified Tertiary Matriculation Examination (UTME) afta plenty Nigerians begin complain say wahala dey wit di exam—like technical gbege, half-half questions and plenty low scores. For one statement wey dem release through dia Public Communication Adviser, Fabian […]
Continue readingWWE legend Terry Brunk ‘Sabu’ don die at age 60
Legend wey dem sabi as Sabu, wey him real name na Terry Brunk, don die at di age of 60. All Elite Wrestling (AEW) and WWE announce di sad news, but dem no talk wetin cause di death or wetin time e happen. Sabu just retire from wrestling and e […]
Continue readingASUU Don Elect Chris Piwuna As New Presido
Di Academic Staff Union of Universities (ASUU) don elect Prof. Chris Piwuna wey be Professor of Medicine and Consultant Psychiatrist for University of Jos Teaching Hospital as dia new national presido. Piwuna, wey bin dey serve before as National Vice Presido of di union and Dean of Student Affairs for […]
Continue readingFalana Dey Call for Investigation Into How Dem Take Divert $3.4bn IMF Loan
Human rights lawyer wey be Senior Advocate of Nigeria (SAN), Femi Falana, don call on EFCC and ICPC make dem investigate how dem allegedly divert the $3.4 billion loan wey Nigeria collect from IMF to take fight COVID-19 wahala. Falana yarn this one inside statement wey he sign on behalf […]
Continue reading