Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

Trending

EPL Clubs don approve changes on rules for commercial deals – APT transactions

Posted on November 22, 2024November 22, 2024

English Premier League clubs don vote to approve changes for rules of commercial deals, wey dem know as Associated Party Transaction regulations.   Sixteen clubs vote to support de changes, while four others, wey include Manchester City and Aston Villa, vote against am.   This one na after one independent […]

Continue reading→

DHQ Tok Say Terrorist Kill 5 Soldiers for Attack for Gubio, Borno State

Posted on November 20, 2024November 20, 2024

De Nigerian Defence Headquarters don confirm de killing of five soldiers for terrorist attack for Nigerian Army camp inside Kareto town, for Gubio Local Government Area of Borno State.   Director of Defence Media Operations, Major-General EDWARD BUBA, tok say ten soldiers also wound and four others dey miss after […]

Continue reading→
TINUBU DON CONDEMN DE RECENT RUSH RUSH  

President TINUBU Dey Request Senate Approval to Appoint 3 RECs

Posted on November 20, 2024November 20, 2024

President BOLA AHMED TINUBU don send names of three nominees for appointment as Resident Electoral Commissioners to Nigerian Senate for screening and confirmation.   President TINUBU make de request for inside letter to Senate President, GODSWILL AKPABIO, dey him read to Senators for de Red Chamber as them resume plenary […]

Continue reading→

TINUBU Ask National Assembly For More Foreign Loan of N1,767t

Posted on November 20, 2024November 20, 2024

President BOLA AHMED TINUBU don request to borrow additional one trillion, seven hundred and sixty-seven billion naira from de abroad.   President TINUBU make de request to National Assembly under de external borrowing plan of de 2024 Appropriation Act.   President TINUBU say him want to use de borrow money […]

Continue reading→

PDP, APC Dey Quarrel Over Ondo State Governorship Election Result

Posted on November 18, 2024November 18, 2024

De All Progressives Congress dey celebrate de victory of Governor LUCKY AIYEDATIWA for Ondo State governorship election. De APC sef dey praise de Independent National Electoral Commission and security agencies them for their roles to make sure say de election bin dey successful. De Returning Officer for de election, Professor […]

Continue reading→

President TINUBU Land for Brazil for G-20 Summit

Posted on November 18, 2024November 18, 2024

President BOLA AHMED TINUBU don travel go Brazil for de 19th Summit of G-Twenty Leaders, wey dey happen inside de city of Rio de Janeiro. De President of Brazil, LUIZ INÁCIO LULA DA SILVA, na him dey host leaders of de world’s largest economies to discuss critical global issues. Focus […]

Continue reading→

CHIDIMMA ADETSHINA Don Carry 2nd for Miss Universe Competition

Posted on November 18, 2024November 18, 2024

Miss CHIDIMMA ADETSHINA, wey represent Naija for de Miss Universe competition, don carry second for de event wey happen for Mexico. Dem come also name am Miss Africa and Miss Oceania. CHIDIMMA ADETCHINA enter de competition with de crown of Miss Nigeria crown, and she finish behind Miss Denmark, VICTORIA […]

Continue reading→

Late Lt-Gen Lagbaja Don Receive Honour for Burial with CFR Award

Posted on November 15, 2024November 15, 2024

Di dead body of late Chief of Army Staff, Lieutenant-General TAOREED ABIODUN LAGBAJA, them don bury am for di National Cemetery for Mogadishu Cantonment, Abuja.   Before di burial, President BOLA AHMED TINUBU award posthumous national honour of Commander of the Federal Republic for late Lieutenant-General LAGBAJA.   For him […]

Continue reading→

Supreme Court Throwaway Case by 16 States Against FG for EFCC, ICPC, NFIU

Posted on November 15, 2024November 15, 2024

Di Supreme Court don thruway case wey de challenge creation of Economic and Financial Crimes Commission, Independent Corrupt Practices and Commission, and the Nigerian Financial Intelligence Unit.   Na Kogi State first carry de matter go Supreme Court, before fifteen others come join body against de Attorney-General of the Federation. […]

Continue reading→

Miss South Africa Withdraw From Miss Universe Competition

Posted on November 15, 2024November 15, 2024

South African beauty queen, MIA LE ROUX, don withdraw from di Miss Universe beauty contest wey dey hold for Mexico this weekend.   People wey dey organisers of de pageant announce say twenty-eight-year-old Miss South Africa withdrew from di competition because of sickness.   De Miss South Africa organisation also […]

Continue reading→

Post navigation

« Previous 1 … 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 … 49 Next »

Recent Posts

  • Verydarkman Don Break Silence On EFCC Money Laundering Allegation
  • South Africa Don Re-arrest Nigerian Pastor Wey Dem First Free for Rape Case
  • Maresca Don Ready For Chelsea Big Wahala Against Newcastle
  • Nigeria Don Clear All IMF Debt, Comot From Debtor List
  • Alleged Money Laundering: EFCC Carry Mercy Chinwo Ex-Manager Go Court

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x