Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

Trending

NNPCL don Raise Fuel Price to N1025 from N998 inside Lagos State

Posted on October 29, 2024October 29, 2024

E neva reach three weeks afta fuel price jack up to ₦998, the Nigerian National Petroleum Company Limited don  adjust pump price of petrol for inside Lagos to  ₦1, 025.   Observation dey show se NNPCL outlets dey sell one litre of petrol for ₦1,025, from the ₦998 wey e […]

Continue reading→

EFCC say YAHAYA BELLO Still Be Wanted Man, After Fmr Kogi Governor Claim Say Him Don Surrender

Posted on September 18, 2024September 18, 2024

De Economic and Financial Crimes Commission don tok say former governor of Kogi State, still be wanted man for N80.2b money laundering.   EFCC tok-tok person, DELE OYEWALE say dem never see YAHAYA BELLO dem office Abuja, and de case of money laundering still dey ground.   Dis tory burst […]

Continue reading→

INEC Don Deny Julius Abure as Labour Party National Chairman

Posted on September 18, 2024September 18, 2024

Di Independent National Electoral Commission no gree sabi Julius Abure na di National Chairmo of di Labour Party. INEC declare im position for inside counter affidavit wey im fill to respond to case by Julius Abure-led National Working Committee of LP for di Federal High Court for Abuja. Abure want […]

Continue reading→

US Hip-Hop Bigboy, Sean ‘Diddy’ Combs Appear for Court for Sexual Offences

Posted on September 18, 2024September 18, 2024

American hip hop music mogul Sean Diddy Combs don dey face charges of racketeering, by force sex trafficking, fraud and transportation to go do prostitution. US federal Prosecutors drag Diddy go before one court for New York ontop allegations say him use him business empire to dey threaten, violently assault and […]

Continue reading→

11 Southern States Don Get Flood Alert, As Cameroon Begin Release Water from Lagbo Dam

Posted on September 18, 2024September 18, 2024

As dem don release water from Lagbo Dam for Cameroon, Federal Govment don put eleven states for di southern parts of Naija on flood alert. Di States wey dis one concern na states wey dey share borders with di Benue River, like Adamawa, Taraba, Benue, Nasarawa, Kogi, Edo, Delta, Anambra, […]

Continue reading→

NAFDAC Don Expose Factory for Fake Cosmetic Products For Lagos Trade Fair Complex

Posted on September 18, 2024September 18, 2024

Di National Agency for Food and Drugs Administration and Control don close down one factory for Trade Fair Complex for di Lagos Badagry Expressway sake of se dem dey produce fake cosmetic products. NAFDAC operatives, wey go burst the illegal factory for Benue Plaza for Trade Fair Complex discover plenti […]

Continue reading→

US FBI don arrest music bizman, SEAN “DIDDY” COMBS

Posted on September 17, 2024September 17, 2024

FBI agents for US don arrest music businessman, SEAN “DIDDY” COMBS for New York.   Reports tok say FBI detains DIDDY for Manhattan for some kind accusation wey dem never tok for public.   DAMIAN WILLIAMS, wey be de United States Attorney for Southern District of New York, na him […]

Continue reading→

Bamako Airport for Mali don close after gun attack for military base

Posted on September 17, 2024September 17, 2024

De govment for Mali don order to close de airport for de capital, Bamako, after dem hear gunshots and explosions inside military base for the area. AFP news agency report say dem never identify armed men do de attack for de military police base for Bamako. As that one happen, […]

Continue reading→

Lagos State Gorment say Oko Baba plank market fire affect illegal occupants

Posted on September 17, 2024September 17, 2024

Di Lagos State Gorment don tok se di pipu wey di recent fire outbreak for Oko Baba plank market affect dey stay di area illegally. Di plank market wey fire breakout dey for Ebute Metta area of Lagos State. Di Commissioner for Information and Strategy, Gbenga Omotoso tok dis one […]

Continue reading→

UAE donate 50 tonnes of basic humanitarian supplies for victims of flood disaster insideNaija

Posted on September 17, 2024September 17, 2024

Di United Arab Emirates don donate fifty tonnes of humanitarian supplies to take support victims of flood disasters in Nigeria. Large portion of di UAE relief supplies go go to di victims of di massive flood disaster for Maiduguri, Borno State. When di reach airport, di UAE Ambassador to Nigeria […]

Continue reading→

Post navigation

« Previous 1 … 42 43 44 45 46 47 48 49 Next »

Recent Posts

  • Verydarkman Don Break Silence On EFCC Money Laundering Allegation
  • South Africa Don Re-arrest Nigerian Pastor Wey Dem First Free for Rape Case
  • Maresca Don Ready For Chelsea Big Wahala Against Newcastle
  • Nigeria Don Clear All IMF Debt, Comot From Debtor List
  • Alleged Money Laundering: EFCC Carry Mercy Chinwo Ex-Manager Go Court

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x