Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

Uncategorized

US Suspend Student Visa Processing As Trump Increase Social Media Check

US Suspend Student Visa Processing As Trump Increase Social Media Check

Posted on May 28, 2025May 28, 2025 | No Comments

US Secretary of State, Marco Rubio, don order make dem stop to process student visa as President Donald Trump government dey increase how dem dey check people social media, na wetin one internal message talk. This one na di latest move wey dey affect international students wey dey bring money […]

Continue reading→
Alexander-Arnold Don Get Ban From Electronics Shop, Bar for Liverpool After E Announce Say E Dey Leave Reds

Alexander-Arnold Don Get Ban From Electronics Shop, Bar for Liverpool After E Announce Say E Dey Leave Reds

Posted on May 7, 2025May 7, 2025

Trent Alexander-Arnold don chop ban from two popular places for inside Liverpool, after e announce say e go comot from Liverpool FC once im contract end for this season. Di 26-year-old wey don dey with di club for almost 20 years, from academy go senior level, talk say to leave […]

Continue reading→
La Liga Don Appeal Decision Wey Allow Barcelona Player Olmo To Play Again

La Liga Don Appeal Decision Wey Allow Barcelona Player Olmo To Play Again

Posted on April 8, 2025April 8, 2025

Spain La Liga on Monday appeal the decision wey Spanish Sports Council (CSD) make wey allow Barcelona players Dani Olmo and Pau Victor play till the end of the season. La Liga issue statement talk say them need “urgent judicial response” for the sake of fairness in sports, because the […]

Continue reading→
Actor Kunle Remi And Wife Tiwi Welcome First Pikin Afta Tough Journey

Actor Kunle Remi And Wife Tiwi Welcome First Pikin Afta Tough Journey

Posted on March 26, 2025March 26, 2025

Nollywood actor Kunle Remi and im wife Tiwi don welcome dia first pikin, one baby boy wey dem name Eemi Oluwa. Di couple share di emotional journey wey lead to dia son birth, reveal say dem face plenty challenges, including one tough medical discovery, long bed rest, and 80 days […]

Continue reading→
Senate Committee Throway Natasha Petition Against Akpabio

Senator Natasha Accuse Senate President Akpabio of Sexual Harassment

Posted on February 28, 2025February 28, 2025

Di Senator wey dey represent Kogi Central, Natasha Akpoti-Uduaghan, don accuse Senate President, Godswill Akpabio, say e sexually harass am. But Akpabio don deny di allegation through im media consultant, Kenny Okulogbo. Akpoti-Uduaghan make di allegation during one interview wey she do with Arise Television on Friday. She talk say […]

Continue reading→

Recent Posts

  • I Use My Own Money Run Abia As Governor – Orji Kalu
  • Liverpool Go Sell Kelleher Give Brentford for £18m
  • Mokwa Flood: Niger Commissioner Talk Say Dem Don Recover Over 200 Dead Bodies
  • 2027: Wike Endorsement Of Tinubu Don Cause Gbege With Opposition
  • FG Don Declare Public Holiday For Eid-Ul-Adha

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • June 2025
  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x