Commissoner For River State Tourism Arts and Culture Don Die.

Commissoner For River State Tourism Arts and Culture Don Die.

Di Commissioner for Tourism, Arts and Culture for Cross River State, ABUBAKAR EWA, don die.

EWA die on wednessday evening, yesterday for Arubah Specialist Hospital for Calabar, di capital of di state.

Report tok say, members of Cross River State Executive Council and other aides of Governor BASSEY OTU don show sympathy for di family of their late colleague.

Dem tok say di Late Commissioner, bin dey di state executive council meeting earlier that day, wey Governor OTU dey in charge of.

Posted in News, Trending.