Ogun Athletes Vex Over Allowance, Stop Activities For Gateway Games

Ogun Athletes Vex Over Allowance, Stop Activities For Gateway Games

Athletes wey come from Ogun State block main gate of Babcock University early Wednesday morning, na there dem dey camp all the athletes for the 2024 Gateway Games. Dem vex say dem never pay their allowance for the ongoing games.

Reports talk say since 5:00am, the athletes don block the camp gate, no motor fit enter or commot, and many other states dey stranded.

As at the time wey this report comot, the protest still dey go on.

Posted in News, Trending.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *