Presidential Candidate Adewole Don Ask President Tinubu, To Quickly Tackle Insecurity.

Presidential Candidate Adewole Don Ask President Tinubu, To Quickly Tackle Insecurity.

Di presidential candidate of di Social Democratic Party (SDP) for di 2023 election, ADEWOLE ADEBAYO, don ask President BOLA TINUBU make e quickly tackle insecurity, poverty, and other problems wey dey affect di country.

For one programme wey dem monitor, ADEBAYO talk say di president get support from Nigerians and e suppose show am back by providing di basic responsibilities of government.

Di SDP leader tok say di current government need to sabi say time no dey again as e list wetin e expect from federal government dis year.

Posted in News, Trending.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *