Arsenal legend, Paul Merson don drop him prediction for di Premier League matches wey go happen dis weekend. Chelsea go play against Everton for early kickoff on Saturday afternoon, while Wolves go face Leicester City. Manchester United get away match against Bournemouth on Sunday afternoon, and Liverpool go welcome Tottenham […]
Continue readingManchester United
Mistake Fit Happen – Amorim Still Support Onana After That Lyon Wahala
Manchester United keeper Andre Onana commit two costly errors as dem draw 2-2 with Lyon for Europa League quarter-final first leg. Before di match, Lyon player Matic blast Onana, call am “one of di worst” in United history. Fans even dey boo am any time e touch ball. Onana no […]
Continue readingOnana Na ‘One Of Di Worst Goalkeepers Wey Don Play For Man United’ – Matic Tok
Former Manchester United midfielder Nemanja Matic don call Andre Onana “one of di worst goalkeepers” wey don ever play for di club, as e vex say di goalkeeper talk say Man United “better pass” Lyon. Ruben Amorim’s Man United wey no dey perform well this season go face Lyon for […]
Continue readingCole don Advise Fernandes Make E Comot for Man Utd Because of Criticism
Former Chelsea midfielder Joe Cole don talk say e go better make Manchester United captain, Bruno Fernandes, waka comot from Old Trafford go find fresh challenge. Cole believe say people too dey blame Fernandes anyhow, even though na him be one of di best players wey dey perform well for […]
Continue readingSuper Sunday Football: Man United go face Arsenal, Chelsea, Real Madrid go play
Football fans go enjoy better action on Sunday (today) as plenty big matches go take over both English Premier League and Spain LaLiga. For Premier League, Chelsea go host Leicester City for Stamford Bridge, while Tottenham Hotspur go face Bournemouth, as both matches go start by 15:00 GMT. Later for […]
Continue readingFA Cup: Bassey Happy Say E Score for Fulham for Old Trafford
Calvin Bassey no fit hide im joy after e score for Fulham as dem knack Manchester United for Emirates FA Cup match wey happen for Old Trafford on Sunday. Di Nigerian international open di scoring just before halftime, as e use im head nak di ball past United defense, wey […]
Continue reading