Six members wey dey represent Delta State for House of Representatives don waka comot from People’s Democratic Party (PDP) enter All Progressives Congress (APC). Also, two lawmakers wey dey under Labour Party (LP) don jump go PDP. Speaker of the House, Tajudeen Abbas, read the defection letters during plenary on […]
Continue readingPDP
Supreme Court Don End Impunity For Rivers, Wike Tok
The Supreme Court ruling on di wahala wey dey shele for Rivers State House of Assembly don end impunity for di oil-rich state, na wetin FCT Minister, Nyesom Wike tok on Friday. Di apex court for dia ruling on Friday, don stop Central Bank of Nigeria (CBN), di Accountant General […]
Continue reading