UK Don Comot Embassy Workers Dem Family From Israel

UK Don Comot Embassy Workers Dem Family From Israel

Di British government don talk say dem don “temporarily withdraw” di family members of dia diplomatic staff wey dey Israel, as Iran and Israel still dey exchange fire.

Di UK Foreign Office talk say dem comot di relatives of workers wey dey UK embassy for Tel Aviv and consulate for Jerusalem as precaution. But di workers demself still dey for dia post.

Posted in News, Trending.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *