Four seminarians don die and nine others injure for accident wey happen for Obudu Ranch Resort area for Cross River State. Di accident happen for Ikwette community near di bottom of Obudu Ranch Resort hill, na wetin Nsa Gill, wey be Chief Press Secretary to Governor Bassey Otu talk for […]
Continue readingMetro
40 People Don Die For New Attack Wey Happen For Plateau
Despite government promise to secure lives, another attack don happen for Zike community, Kimakpa, Kwall district inside Bassa LGA of Plateau State, where 40 people don reportedly die. According to community leader Wakili Tongwe, the attackers enter di village early Monday morning and start to shoot anyhow. People wey hear […]
Continue readingSuspected Gunmen Don Kill Ondo Hotel Owner
CEO of Klass Five Hotel, Adesoji Johnson Adeleye, don die as dem assassinate am. Dem kill am for early hours of Tuesday for him house wey dey Arakale area of Akure, Ondo State capital. One of him close padi, wey no wan make dem mention him name, talk say dem […]
Continue readingNiger Delta Congress Don Call For Protest Sake Of Emergency Rule Wey Dem Wan Put For Rivers
Niger Delta Congress (NDC) don announce say dem go do peaceful protest on Monday, April 7, 2025, sake of di suspension of Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, and di State House of Assembly. Di protest go happen for Isaac Boro Park from 7:00 AM, and di aim na to demand […]
Continue readingPresident Tinubu Don Order Make Dem Hunt People Wey Kill Edo Alleged Kidnappers
President Tinubu Don Order Make Dem Hunt People Wey Kill Travellers Wey Vigilante Mistake For Kidnappers President Bola Tinubu don vex say some travelling hunters wey people mistake for kidnappers don die for Uromi community inside Esan North Local Government Area for Edo State. For statement wey Special Adviser to […]
Continue readingFire don burn Onitsha Main Market
Fire don burn some parts of Onitsha Main Market for Anambra State, Nigeria. Di fire start for one building around 6:20am and e don spread enter another building. For now, di cause of di fire never clear. People wey dey around, including residents, passersby, and fire service officials, don dey […]
Continue readingFire Burn Commercial Two-Storey Building For Anambra
One commercial two-storey building for Iweka Road, near Ochanja Main Market inside Onitsha South Local Government Area of Anambra, catch fire on Tuesday evening. Di Fire Chief for Anambra Fire Service, Mr. Chukwudi Chiketa, confirm di incident give News Agency of Nigeria (NAN) on Wednesday. According to am, dem receive […]
Continue readingOwerri Catholic Archdiocese Don Confirm Say Dem Kidnap Reverend Father
Catholic Archdiocese of Owerri don confirm say dem kidnap one of dia priest, Reverend Father John Ubaechu, wey be parish priest for Holy Family Catholic Church inside Izombe, Oguta Local Government Area of Imo State. For one statement wey Archdiocese Secretary, Reverend Father Patrick Mbarah, sign, dem talk say dem […]
Continue readingPassengers don stranded as container wey fall block road for Lagos-Ibadan expressway
Passengers wey dey comot for Lagos, Nigeria economic headquarters, don stranded on Thursday afternoon as two container fall block the busy Lagos-Ibadan Expressway. The first accident happen around 10:50 am for the popular Kara Bridge, while the second one shelle for 2 pm on top Long Bridge, both for Lagos-Ibadan […]
Continue readingExplosion don hit di Trans-Niger pipeline for Rivers
Gbege don shele as explosion rock one section of di Trans Niger Pipeline for Bodo Community inside Gokana Local Government Area for Rivers State, adding join di wahala wey dey ground for di state. Tori wey reach us be say di explosion happen late Monday night near di Bodo-Bonny Road […]
Continue reading