Angry youths for Naka, Benue State, on Tuesday burn Ter Nagi palace wey be Chief Daniel Abomtse house and part of Gwer West Local Government Secretariat as dem protest the killing of three people. Wahala burst after dem talk say suspected armed herders kill three Benue Civil Protection Guards for […]
Continue readingNews
I Remove Fuel Subsidy To Protect Children Unborn Children — Tinubu
Presido Bola Tinubu don tok say im remove fuel subsidy to protect di future of pikin dem wey never born. Tinubu yarn dis one yesterday wen e inaugurate di National Youth Congress Planning Committee for Council Chambers, Presidential Villa, Abuja. Di Presido still tok say im government dey committed to […]
Continue readingSeven Oil Companies Go Pay $37.4m Debt Before August — Reps
House of Representatives don talk say dem don get commitment from seven oil companies wey gree pay $37.4 million wey dem owe Federation Account before August 2025. For statement wey dem release on Sunday, Reps spokesperson, Akin Rotimi, talk say di companies make dis pledge as Public Accounts Committee dey […]
Continue readingFour Pipo Don Die For Lagos-Ibadan Expressway Accident
Ogun State Police Command don confirm say four passengers don die for one accident wey happen for Lagos-Ibadan Expressway. Police tok-tok pesin, Omolola Odutola, talk dis one for statement wey dem issue for Abeokuta, wey be Ogun State capital. She come add say other pipo wey dey inside di bus […]
Continue readingRivers Gov Fubara Invite Speaker, Lawmakers For Meeting
Rivers State Govnor, Siminalayi Fubara, don invite di Speaker of di State House of Assembly, Martin Amaewhule, and oda lawmakers for meeting. Di meeting go shele for di Govnor office inside Government House, Port Harcourt, on Monday. Dis one dey inside one letter wey dem write on March 7, and […]
Continue readingGov. Soludo Give Roadside Traders Two Weeks to Comot from Ekwulobia Flyover
Gov. Chukwuma Soludo of Anambra don give roadside traders wey dey sell for around the newly constructed Ekwulobia Flyover bridge for Aguata Local Government Area two weeks to comot from the place. Soludo give dis ultimatum on Thursday as e inspect some ongoing projects for the area. E tell di […]
Continue readingKogi Central Concerned Stakeholders Don Comot Hand from Senator Natasha Matter
Kogi Central Concerned Stakeholders don talk say dem no get hand for di wahala wey dey shele between Senate President, Godswill Akpabio, and Senator Natasha Akpoti-Uduaghan. Di group still talk say dem no happy as Senator Akpoti-Uduaghan no follow di Senate standing rules. For di statement wey di group convener, […]
Continue readingSenate Committee Throway Natasha Petition Against Akpabio
Di Senate Committee on Ethics, Code of Conduct, and Public Petitions don throway Senator Natasha Akpoti-Uduaghan petition wey accuse Senate President Godswill Akpabio of sexual harassment and abuse of office, talk say e “die before e even start”. Di committee, for Wednesday, talk say di petition no follow correct procedure […]
Continue readingWe No Go Answer Assembly Ultimatum, Rivers Govt Talk
Di Rivers State Government don react to di 48-hour ultimatum wey di State House of Assembly, under Speaker Martins Amaewhule, give Governor Siminalayi Fubara to re-present di 2025 Appropriation Bill. For dia response, di government talk say dem no go comply with di ultimatum because dem never receive any official […]
Continue readingBill to End HND, BSc Wahala Don Pass Second Reading
A bill wey go stop di gap and discrimination between Bachelor’s Degree holders and Higher National Diploma (HND) holders don pass second reading for House of Representatives. Speaker Tajudeen Abbas talk say di bill wan change HND to Bachelor of Technology so polytechnic graduates go fit compete well with university […]
Continue reading