News

More questioning don dey follow di mass burial of EndSARS protest victims
More questioning don dey follow di mass burial of EndSARS protest victims

Di mass burial of victims of di EndSARS protest for Lagos State don dey make many dey question the roles of major actors play. Adesina Ogunlana wey be one of di lawyers wey represent victims of di EndSARS protest for di Lagos State Panel of Inquiry, tok se di state government confirm se pipu die all ova…

Lagos State Government confirm award of multi-million naira for mass burial of victims of October 20, 2020 EndSARS protest
Lagos State Government confirm award of multi-million naira for mass burial of victims of October 20, 2020 EndSARS protest

Di Lagos State Government don confirm se dem give contract of over sixty-one million naira to tek do mass burial of victims of di EndSARS protest wey happen for October 2020. Di Ministry of Health confirm se dem give out di contract on July 19, wey cover one hundred and three unclaimed bodies from di protest of…

Police Service Commission promote Inspector wey Seun Kuti assault
Police Service Commission promote Inspector wey Seun Kuti assault

The Police Service Commission don promote Inspector Mohammed Aminu wey Seun Kuti assault to Assistant Superintendent of Police. Police Service Commission still promote over twenty-three thousand other police officers join Inspector Mohammed Aminu. The commission tok tok person, Ikechukwu Ani tok say the promotion so happen, for the Twenty-First Plenary Meeting of the Commission for Abuja.

Nigeria and Canada play goalless draw for their first female World Cup game
Nigeria and Canada play goalless draw for their first female World Cup game

Super Falcons of Nigeria and Canada don play goalless draw for their first female World Cup game wey happen for Australia and New Zealand. They name Nigerian goalkeeper Chiamaka Nnadozie after she save penalty for the second half of the game. Nigeria, South Africa, Morocco plus Zambia na the four countries wey de represent Africa for this…

Pro-Tinubu group dey stage protest to support current hardship
Pro-Tinubu group dey stage protest to support current hardship

Supporters of Presido Bola Ahmed Tinubu don go stage protest for di domot of National Assembly complex inside Abuja ova di removal of petrol subsidy. Di leader of di group, wey dem call “Stand Up Nigeria”, Sunday Attah tok se Presido Tinubu do di right thing and him suppose receive support. While other Nigerians dey complain about…

NEC dey hold meeting ova growing cost of living
NEC dey hold meeting ova growing cost of living

Di National Economic Council don dey do meeting today to discuss di situation for di country as e tek concern di growing cost of living. Na Vice Presido Kashim Shettima dey chair NEC and di thirty-six state governors na member. Reports from Abuja se stakeholders from di World Bank and other agencies of government follow dey for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x