Skip to content
LASGIDI LOGO
  • Home
  • Shows
  • OAPs
  • News
  • Events
  • About Us
  • Contact Us
  • Advertise With Us
  • Menu

Metro

Lagos State Gorment say Oko Baba plank market fire affect illegal occupants

Posted on September 17, 2024September 17, 2024

Di Lagos State Gorment don tok se di pipu wey di recent fire outbreak for Oko Baba plank market affect dey stay di area illegally. Di plank market wey fire breakout dey for Ebute Metta area of Lagos State. Di Commissioner for Information and Strategy, Gbenga Omotoso tok dis one […]

Continue reading→

UAE donate 50 tonnes of basic humanitarian supplies for victims of flood disaster insideNaija

Posted on September 17, 2024September 17, 2024

Di United Arab Emirates don donate fifty tonnes of humanitarian supplies to take support victims of flood disasters in Nigeria. Large portion of di UAE relief supplies go go to di victims of di massive flood disaster for Maiduguri, Borno State. When di reach airport, di UAE Ambassador to Nigeria […]

Continue reading→

Presido TINUBU don visit Maiduguri, Borno State to see victims of di flood disaster.

Posted on September 16, 2024September 16, 2024

Oga Presido Bola Ahmed Tinubu don enter Maiduguri, Borno State, to go see things for himself sake of di flood disaster in di area.   Di Nigerian Air Force plane wey fly Oga Presido Tinubu touched down for di airport for Maiduguri for afternoon of Monday, as Governor BABAGANA ZULUM […]

Continue reading→
Marketers Dey Talk Say Fuel Go Cheap Everywhere As Dangote Don Start To Sell For Naira

Dangote Refinery deny NNPCL claim se dem sell petrol for N898per litre.

Posted on September 16, 2024September 16, 2024

Di management of Dangote Petroleum Refinery don deny se NNPCL dey claim se dem sell petrol for N898 per litre as take-off price. Di Chief Branding and Communications Officer of the Dangote Group, Anthony Chiejina tok se NNPCL claim dey mislead but dem no even comfam the main price of […]

Continue reading→

NNPCL don tok say dem buy Dangote Refinery petrol for N898.78k

Posted on September 16, 2024September 16, 2024

Nigerian National Petroleum Company Limited tok se dem go sell petrol wey dem buy from di Dangote Refinery for N950 per litre for filling stations in Lagos.   Na di Chief Corporate Communications Officer Olufemi Sonaye naim release di informat for statement on top Estimated Pump Prices of PMS from […]

Continue reading→

EFCC declare IBRAHIM MOHAMMED wanted for sake of say him thief dia motor

Posted on September 14, 2024September 14, 2024

Economic and Financial Crimes Commission don declare one IBRAHIM MOHAMMED wanted for say him thief dia motor.   EFCC tok-tok person, DELE OYEWALE, write for inside statement say 26-year-old MOHAMMED na from Jada Local Government Area of Adamawa State.   OYEWALE no come explain de kind motor wey him allegate […]

Continue reading→

Maiduguri Flood: FG say Alau Dam no collapse

Posted on September 14, 2024September 14, 2024

De Federal Government don tok say no be collapsed dam cause de heavy flood for Maiduguri, Borno State.   Instead, de Minister of Water Resources and Sanitation, JOSEPH UTSEV, tok say na too much water from Ngadda River wey overflow de Alau Dam.   UTSEV wey dey brief tori people […]

Continue reading→

NERC knack Abuja Electricity Distribution Company N1.69b fine for overbilling dia customers

Posted on September 14, 2024September 14, 2024

De Nigerian Electricity Regulatory Commission don knack of fine of N1.69b for the head of Abuja Electricity Distribution Company for sake of say dem overbill dia customers.   The NERC tok say the heavy for AEDC na because dem fail to comply with the commission before-before order to stop estimated […]

Continue reading→

Post navigation

« Previous 1 2 3 4

Recent Posts

  • Nigeria Don Clear All IMF Debt, Comot From Debtor List
  • Alleged Money Laundering: EFCC Carry Mercy Chinwo Ex-Manager Go Court
  • Court Don Dismiss MultiChoice Case Against FCCPC, Say Di Company Get Right To Set Price
  • Aina Na One of Di Fastest Players Wey I Don See – Ndidi
  • UCL: Arsenal Still No Carry Trophy After Dem Lose Semi-final To PSG

Recent Comments

No comments to show.

Archives

  • May 2025
  • April 2025
  • March 2025
  • February 2025
  • January 2025
  • December 2024
  • November 2024
  • October 2024
  • September 2024
  • October 2023
  • September 2023

Categories

  • Business
  • Crimes
  • Entertainment
  • Foreign
  • Metro
  • News
  • Politics
  • Religion
  • Sports
  • Trending
  • Uncategorized
Lasgidi 90.1 FM Logo - Your #1 Owambe Station"
Download Our App"
Download Our App"
We are Lasgidi 90.1FM. We are an entertainment phenomenon, a station the upwardly mobile fun people of Lagos can really call their own.
Lasgidi 90.1 FM - Your #1 Owambe Station. © 2023
A SiteOrigin Theme

WATCH & LISTEN LIVE


x