Nigeria ogbonge Afrobeat singer, David Adeleke, wey we sabi as Davido, don congratulate him fellow singer, Banky W say win PDP primaries ticket for Eti-Osa constituency House of Representatives for 2023 general elections.
Davido wey congratute Banky W for one tweet, come beg Nigerian youths say make dem no de too complain, but instead make dem try put hand for inside politics.