Oga Presido Buhari don travel go Portugal

Oga Presido Muhammadu Buhari don travel go Portugal three days after him come back from Rwanda.

Oga Presido Buhari dey travel go Portugal for United Nations Ocean Conference plus other matter.

Oga Presido tok say him de travel because Portuguese Presido wey be Marcelo Rebelo De Sousa say make him show.

Oga Presido Buhari go join other leaders for the conference wey be say na Portugal and Kenya de chair am.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x