Oga Presido Muhammadu Buhari don launch the National Crisis Management Doctrine for Abuja.
Oga Presido Buhari reveal say na the office of the National Security Adviser plus other government agencies join hand together write the doctrine.
Him come still tok say the doctrine so go help to tackle insecurity plus other national matter wey de gbege we country.