De Ondo State Government don sack all de eighteen local government chairmo for de state, and deir councilors. De Deputy Governor Lucky Aiyedatiwa, wey be de acting governor approve de suspension of the council officials as Governor Rotimi Akeredolu no dey around. Him Chief Press Secretary, Kenneth Odusola-Stevenson naim confirm de development for one statement wey dem…
Anambra State Police Command don rescue nine girls from sex slavery for one brothel wey dey for Awka, Anambra State. Di police tok tok pesin, DSP Tochukwu Ikenga tok se di girls dem dey between di age of fifteen to twenty-three years. According to Ikenga, di owner of di brothel bring di girls from Enugu, Ebonyi, Awka-Ibom…
Marketing Hotline: 09098901901, 07032106379 012362901-07
info@lasgidifm.com, studio@lasgidifm.com
177b,Sinari Daranijo Street, off Ligali Ayorinde Street, Victoria Island,Lagos