Di Lagos Blue Line Train don start work from Marina Train Station for Lagos Island to Mile Two Station for mainland. Governor Babajide Sanwo-Olu follow for di first set of passengers wey enter de train as dem start to move by 9:20am today. Na high voltage electricity dey power di Blue Train and di Lagos State Government…