Tag: Currency

CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes
CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes

The Central Bank of Nigeria don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes across we country. The CBN give the instruction for Bankers’ Committee meeting wey happen on Sunday. CBN tok say the directive de in-line with Oga Presido Buhari administration commitment to de obey court orders.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x