Tag: Election

APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election
APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election

APC national leadership don say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo state governorship election. APC National Publicity Secretary wey be Felix Morka, tok say the list wey the the National Organising Secretary of the party, Sulaimon Argungu, no be official documents of the party. Morka deny this one…

2 presidential candidates de claim victory Sierra Leone presidential election
2 presidential candidates de claim victory Sierra Leone presidential election

Two presidential candidates de claim victory Sierra Leone presidential election. President Julius Maada Bio plus him main rival Samura Kamara so de claim victory upon say official results never comot. Plenty people participate for the Saturday election upon say voting start late for many many areas.

Nigeria don record 12.9 million attacks for presidential election
Nigeria don record 12.9 million attacks for presidential election

The Minister on top Communication plus Digital Economy, Isa Pantami, tok say Nigeria record 12.9 million attacks for the presidential election wey happen for February 25. Pantami tok say over six million of the cyberattacks wey come from inside and outside happen for the election day. The Minister come still say, those attacks no work because different…

Southern plus middle belt leaders don endorse Peter Obi
Southern plus middle belt leaders don endorse Peter Obi

Southern plus middle belt leaders don endorse Labour Party presidential candidate, Peter Obi for February 25 presidential election. The forum take the decision after their extraordinary meeting for Abuja. People wey de the forum na Middle Belt, Ohanaeze Ndigbo, Afenifere plus the Pan Niger Delta Forum. Afenifere leader, Ayo Adebanjo; President for Middle Belt Forum, Bittus Pogu;…

INEC Chairmo do tok say fuel scarcity fit affect 2023 general elections
INEC Chairmo do tok say fuel scarcity fit affect 2023 general elections

INEC Chairmo Mahmood Yakubu don tok say fuel scarcity fit affect 2023 general elections on top logistics matter. Yakubu tok this one for Abuja for one meeting wey him get with National Union of Road Transport Workers for Abuja. Yakubu later come meet with Nigerian National Petroleum Company Limited management to take discuss ways how dem fit…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x