Tag: Kenneth Okonkwo

Labour Party don reduce their governorship nomination form price
Labour Party don reduce their governorship nomination form price

Labour Party don reduce their governorship nomination form price for Imo State from twenty-five million to fifteen million naira. Labour Party tok tok person for Obi-Datti Presidential Campaign Council, Kenneth Okonkwo tok this one for him own personal twitter account. Okonkwo tok say, Labour Party leadership take that decision after dem consider the problem plus the hardship…

Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC
Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC

Nollywood actor, Kenneth Okonkwo don resign from All Progressives Congress. Okonkwo tok say him comot from APC because say the party say dem go field Muslim-Muslim presidential ticket for the 2023 elections. The Nollywood still tok say him comot for the APC for the interest of equity, justice plus fairness.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x