Tag: King Charles the Third

Oga Presido Buhari go attend King Charles coronation
Oga Presido Buhari go attend King Charles coronation

Oga Presido Muhammadu Buhari go join other world leaders go King Charles coronation of King Charles for London UK. Oga Presido tok tok person, Femi Adesina wey tok this one for a statement, said the the Presido go go London today for the coronation wey go happen for Saturday. Minister for Foreign Affairs, Geoffrey Onyeama plus the…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x