Tag: Nigeria Startup Bill

Oga Presido Buhari don sign Nigeria Startup Bill into law
Oga Presido Buhari don sign Nigeria Startup Bill into law

Oga Presido Muhammadu Buhari don sign Nigeria Startup Bill into law. The Minister on top Communications plus Digital Economy, Isa Pantami, tok this one today after him Oga Presido Buhari for Aso Rock, Abuja. Pantami still tok say the bill go help create better environment for people wey just begin to de do technology business for Nigeria.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x