Tag: Nigerian National Petroleum Company

DSS don give NNPC and Oil Marketers 48 Hours make dem sure say fuel dey available to all Nigerians
DSS don give NNPC and Oil Marketers 48 Hours make dem sure say fuel dey available to all Nigerians

Department of State Services don give Nigerian National Petroleum Company plus Oil Marketers forty eight hours make dem make sure say fuel dey available to all Nigerians. DSS tok tok person, Peter Afunanya na him tok this one for Abuja after him hold meeting with ogbonge people wey de involve on top petroleum matter. Afunanya say if…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x