Tag: Peter Nwachukwu

Late Osinachi husband tell court say him no get hand for him wife death
Late Osinachi husband tell court say him no get hand for him wife death

Late Osinachi husband wey be Peter Nwachukwu don tell High Court wey sit for Abuja say him no get hand for him wife death. Peter still tell the court say him no dey guilty of charges of domestic violence of him late wife wey be gospel singer. Peter Nwachukwu tok all this one before Justice Njideka Nwosu-Iheme…

Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison
Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison

Federal Capital Territory High Court don order say Peter Nwachukwu wey be husband to late gospel singer, Osinachi dey for Kuje prison Nwachuckwu go still de prison till court hear the homicide charge wey Federal Government charge against am. Justice Njideka Nwosu-Iheme been give the order after Peter Nwachukwu say him no dey guilty for the allegiate…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x