Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Prison

Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Kuje Prison.

Dariye and Nyame who been go jail because say dem chop government money get pardon for one National Council of State meeting wey Oga Presido Muhammadu Buhari chair.

The tok tok person for FCT Command for Nigerian Correctional Service, Chukwuedo Humphrey, confirm say dem don release the two former governors to Lasgidi FM’s Chukwuemeka Obioma for telephone interview.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x