Abdulahi Adamu resign from position as APC National Chairmo

Strong sign dey show se Senator Abdulahi Adamu fit don resign from him position as National Chairmo of the All Progressive Congress.

Although, Senator Adamu neva confirm or deny di report wey dey come ahead of di National Caucas and National Executive Committee meeting of di governing APC.

Di APC National Chairmo tok se him no go tok for di mata until Presido Bola Ahmed Tinubu come back to di country from Kenya.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x