Akintola Williams die for 104

Naija first chartered accountant, Akintola Williams don die for di age of one hundred and four.

Source wey dey close to him family tok se him die for him house inside Lagos.

Akintola Williams na founding member of di Institute of Chartered Accountants of Nigeria and their presido from 1963 go reach 1965.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x