Albino pipu want make Tinubu include dem for him government.

Naija pipu don continue to dey set agenda for the incoming government for Federal Level under presido-elect Bola Ahmed Tinubu.

The Chief Executive Officer of the Albino Foundation, Jake Epelle want make Tinubu carry all Naija pipu along, he want make Tinubu start to dey appoint pipu wit disability into him government.

Jake Epelle still advice the incoming government to checkmate the wey wen him some of him tok tok pipu wey no dey helep to unite Naija pipu wit their tok.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x