ASUU say dem no get plan to call off strike

Academic Staff Union of Universities wey most people know as ASUU do tok say dem no get plan to call off their over 5 months strike

ASUU, come however, tok say, dem fit call off their strike if Federal Government meet all dem demands.

ASUU Presido wey him name na Professor Emmanuel Osodeke na him yarn this one to tori people for inside Abuja.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x