Di Federal Government don dey give free Cesarean Section for women wey carry belle, so dem go fit improve the healthcare, and come reduce di rate wey newborn pikin dem mama dey die during childbirth for Naija. Di Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Professor Muhammed Pate, na […]
Continue readingNews
TCN Tok Say Increase of Frequency Na Him Cause Thursday Collapse of National Grid
Di Transmission Company of Nigeria talk say their engineers dem dey on top the matter to revive the national grid after the last time wey e collapse on Thursday, come put Naija people inside national darkness. Di TCN yarn say na the sudden rise for frequency wey bin go […]
Continue readingOndo Election: INEC Say E Don Ready; Police Confirm 239 Officers for Election Duty
Di Independent National Electoral Commission don give accreditation to one hundred and eleven organisations to put eye on top di governorship election wey go happen for Ondo State for November 16, 2024. INEC come also tok say e don approve three thousand, five hundred and fifty-five election observers, plus […]
Continue readingAPC Chieftain Challenge President Tinubu Make Him Crash Energy Cost
APC bigman and former Director General of the Voice of Nigeria, OSITA OKECHUKWU, don send voice give President BOLA AHMED TINUBU, say make him checkmate di economy hardship for Naija, by say him crash di cost of energy. OSITA OKECHUKWU talk give President TINUBU say, one way to take […]
Continue readingHOR Dey Investigate Some Ministries for $2B Renewable Energy Money
Di House of Representatives don start to dey investigate di way wey some ministers tek handle public funds. Di people wey suppose show face before di House Committee on Renewable Energy na di Minister of Agriculture and Food Security, Abubakar Kyari. Odas na di Minister of Science, Technology, […]
Continue readingChief of Army Staff, Lieutenant-General Taoreed Lagbaja Don Die – Age 56
Oga Presido Bola Ahmed Tinubu don announce di death of Chief of Army Staff, Lieutenant-General Taoreed Abiodun Lagbaja. The Commander-in-Chief of the Armed Forces tok sey Lieutenant-General Taoreed Abiodun Lagbaja die for Lagos on Tuesday, November 5, 2024, for di age fifty-six. The Special Adviser to di Presido […]
Continue readingPresident Tinubu Order Release of Pikins Wey Dey Face Trial Over “EndBadGovernance” Protest
Presido Bola Tinubu don order for di release of all di di children wey dem arrest during di nationwide ‘EndBadGovernance’ protests for August dis year. Dis na after Justice Obiora Egwuatu of the Federal High Court for Abuja grant di children wey dem arrest for Kaduna, Abuja, Gombe, Jos, […]
Continue readingPresident Tinubu Don Swear in 7 New Ministers
Oga Presido Bola Tinubu don swear in 7 of him new ministers wey dem screen and confirm for Senate last week. Di new ministers na Nentawe Yilwatda, wey be di new Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Reduction; Muhammadu Dingyadi wey be di new Minister of Labour and Employment. […]
Continue readingAmerican Music Icon Quincy Jones don die for Age of 91
Di world of entertainment don dey mourn unto di death of popular American Music Icon Quincy Jones, wey die for di age of ninety-one. Local US media dey report sey na Arnold Robinson wey be Quincy Jones tok-tok person na him confirm the death of di music bigman for […]
Continue readingPolice Don Arrest 17 Nigerians, 113 Oyibo Cybercrime Gang Members for Abuja
Operatives of di Nigeria Police Force don burst a gang of cybercriminals, and dem arrest 130 wey dem allege se involve for hacking and threat to national security. Force Public Relations Officer, Olumuyiwa Adejobi tok for statement se di suspects reach 17 Nigerians and 113 foreigners. Adejobi tok […]
Continue reading