News

Abia State Government ban Okada for Umuahia and Aba
Abia State Government ban Okada for Umuahia and Aba

Abia State Government don ban Okada for the State capital wey be Umuahia starting from today, August 14. The okada ban still affect Abia State commercial town of Aba. Governor Alex Otti Chief Press Secretary, Kazie Uko wey announce this one for statement say the Governor still order security people make dem arrest anybody wey disobey the…

US support ECOWAS make dem send soldiers go Niger Republic
US support ECOWAS make dem send soldiers go Niger Republic

United States government don give ECOWAS support on top their plan to take send soldiers against coup leaders for inside Niger Republic. US Secretary of State wey be Antony Blinken tok say, United States support any move to take bring back democracy inside Niger and still release President Mohamed Bazoum.

Pastor Taiwo Odukoya for Fountain of Life Church don die, after him loose him first and second wives
Pastor Taiwo Odukoya for Fountain of Life Church don die, after him loose him first and second wives

Pastor Taiwo Odukoya for Fountain of Life Church for Ilupeju area of Lagos don die, after him loose him first and second wives. The church announce for their Facebook page say Pastor Odukoya die for United States of America on Monday wey be August 7. If you remember say Pastor Odukoya lose him first wife, Pastor Bimbo…

Senate screen Festus Keyamo after him beg National Assembly for forgiveness
Senate screen Festus Keyamo after him beg National Assembly for forgiveness

Senate don screen Festus Keyamo after him beg National Assembly for forgiveness sake of say him been disrespect them before. Festus Keyamo de forced to beg the lawmakers yesterday when he appeared before the Senate for him screening as Minister. This one happen after Senator Darlington Nwokocha of Labour Party for Abia Central move one motion to…

Oga Presido Tinubu join Nigerians celebrate Falcons World Cup performance.
Oga Presido Tinubu join Nigerians celebrate Falcons World Cup performance.

Nigerians de celebrate Super Falcons performance for their round-of-sixteen game, upon say, they loose four-two to England through penalties. Adamawa State Governor, Ahmadu Umaru Fintiri still follow other people clap hands for the team. Still on top of matter wey still concern the Falcons, Oga Presido Bola Tinubu tok say the team do well upon say dem…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x