Sports

Cristiano Ronaldo go comot for Manchester United
Cristiano Ronaldo go comot for Manchester United

Portugal striker, Cristiano Ronaldo go leave Manchester United immediately. This one de happen so after Ronaldo grant one interview with Pierce Morgan wey him tok say him no get respect for manager Erik Ten Hag. Manchester United for one statement thank Ronaldo for him contribution for the two years period wey him play for the club.

Tobi Amusan don make World Athletics Female Athlete of the Year final list
Tobi Amusan don make World Athletics Female Athlete of the Year final list

Nigeria’s Tobi Amusan don make 2022 World Athletics Female Athlete of the Year award final list World Athletics release one a statement for the final shortlist, wey include Tobi Amusan wey be the current World One Hundred Meter hurdles champion plus record holder. World Athletics’ go announce the World Athletes of the Year for their social media…

Lagos State Government don divert traffic for Women Marathon
Lagos State Government don divert traffic for Women Marathon

Lagos State Government don announce say dem go divert traffic within Lagos Island, Ikoyi plus Victoria Island for tomorrow Women Marathon. Organisers for the Lagos Women Run confirm say about twenty-five thousand runners go take part for the event wey go start around 6AM. The marathon go start Tafawa Balewa Square for Lagos Island and move pass…

Sadio Mane go miss World Cup
Sadio Mane go miss World Cup

Senegalese striker, Sadio Mane go miss this year FIFA World Cup for Qatar after him get injury for Allianz Arena for Munich, Germany. The Bayern Munich striker comot after him play for just twenty minutes for the game against Werder Bremen wey end six-one in favour of Bayern Munich. Senegal’s go play The Netherlands for their first…

Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake
Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake

Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake. Blatter Presido na the world football body presido when Qatar get right to host the tournament for 2010. Many people plus countries de criticize Qatar for their position on top same-sex relationships, human rights record plus how dem take de…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x